Normal Lyrics – Burna Boy

Normal Lyrics by Burna Boy is the latest English song produced by MAG. Normal lyrics are written by Burna Boy & MAG. The song was published on August 25, 2023.

Normal Lyrics

Normal Song Details:

Song: Normal
Singer(s): Burna Boy
Producer(s): MAG
Written by: Burna Boy & MAG
Label On A Spaceship Records, Bad Habit Records & Atlantic Records

Normal Lyrics

Oya shogo logo, omo logo
Lora motto, kólé tomorrow
Naira kobo, owoni koko
I see the future mo loju kokoro
Ayé le cococo, issa joko
And if you blow, jijo poco
Shogo logo, oh, oh, omo logo
Man shogolo

Toba le gbe mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don’t like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal

Toba le gbé mi de bẹ
Only the money, gbé mi de bẹ
People dey doubt, say e sure for me ké?
Rich nigga before I signed to label
I dey grind from day one ’cause I like to make sense
Onе, two girls and I want them naked
Monogamy, it’s overratеd
Need more girls ’cause my brother dey there
And we like to make friends
Once in a year
Try to dey knack somebody girlfriend
Find one sweet one, carry debe
To bá lọ gọ́, wárí meme oh

Toba le gbé mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don’t like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
Normal, normal
It be normal, normal
Normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal

Toba lé gbe mi de be, I go follow

Normal Song Video

Hope You Liked the Post, If You Found Any Mistake in Lyrics kindly Submit Us With the Correct Lyrics! Thanks for visiting us!