Ayra Starr Rush – Ayra Starr is the latest English song with music given by Ayra Starr. Ayra Starr Rush song lyrics are written by Ayra Starr.
Ayra Starr Rush Song Details
| Song: | Ayra Starr Rush |
| Singer(s): | Ayra Starr |
| Musician(s): | Ayra Starr |
| Written by: | Ayra Starr |
| Label(©): | Mavin |
Ayra Starr Rush Lyrics
Ta-ta-riTa-ta-ri-pa, ta-ta-riTa-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talkAnimals dey in human formPadi man, nobody like workBut you must hustle if you wan chopE no finish, dem wan fight usIf them dey run, dem no fit catch upI no dey form say I too righteousNo come dey form say you too like us
Me no get the time for the hate and the bad energyGot my mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they wan telly meKudi na my fantasyDem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush (e dey rush)E dey rush well, well, e be much (e be much)Na God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch, yeahE dey rush (e dey rush)E dey rush well, well, e be much (e be much)No be hype, everybody dey crushThere’s no dulling with us (there’s no dulling with us, oh)
Pa-pa-ri (oh)Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-paTa-ra-pa-pa-ri-pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)You never touch, you dey form papas (yeah)Which kind money we never see before?Kosi elomi, got me feeling I’m the oneAje, aje, aje, can never take my cake away, ajeYou can’t count my graceI just dey my lane, my lane
Me no get the time for the hate and the bad energyGot my mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they wan telly meKudi na my fantasy (yeah, yeah)Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)
But e dey rush (e dey rush)E dey rush well, well, e be much (e be much)Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)The kind money we touch, yeahE dey rush (e dey rush)E dey rush well, well, e be much (e be much)No be hype, everybody dey crushThere’s no dulling with us (there’s no dulling with us)
‘Cause e dey rushE dey rush well, well, e be muchNa God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touchE dey rushE dey rush well, well, e be muchNo be hype, everybody dey crushThere’s no dulling with us (there’s no dulling)
Yeah, yeahYeah, yeahMmh, ah
Ayra Starr Rush Song Video
AxomLyrics FAQs & Trivia:
Who wrote the lyrics of the “Ayra Starr Rush” song?
Ayra Starr has written the lyrics of “Ayra Starr Rush”.
Who is the singer of the “Ayra Starr Rush” song?
Ayra Starr has sung the song “Ayra Starr Rush”.
Who gave the music for the “Ayra Starr Rush” song?
Ayra Starr has composed the music for the song “Ayra Starr Rush”


